Track average
easy to listen to. covered me like a blanket from the first spin. replay friendly
e flop but one month album dey stream pass Fuji Moto wey don almost reach one year now. make it make sense
FUJI MOTO feels more like a loosely arranged playlist than one cohesive project. good songs, weak glue
Preview and metadata provided by Apple Music.
Fuji Moto, Thy Kingdom Come, or Billion Dollar Baby 2.0. three iconic projects. one must take the crown and i am not sure yet
slightly spotty but otherwise consistent. the highlights are some of the best songs i have heard in a minute on Fuji Moto
Fuji Moto is not just anyhow name. Seyi used it proper as album title and now everybody wan use the clout chase. make una rest
95 million streams and una dey call am hit? Seyi get only one album wey don touch 200 million. Fuji Moto feel like stat pad help
Fuji Moto plus Children of Africa never reach 10 months and e still dey add 200k daily. slow burn real
no be all Seyi song i rate aswr. Fuji Moto too mid for my liking. Fuji Party, Fuji House, Tortoise Mambo, AMA, i no rate those songs at all